Épisodes

  • Why People Wey Don Knack Dey Do Honeymoon? | ChookMouthGeng Podcast
    Sep 16 2023

    Ontop this episode of #ChookMouthGeng we siddon with some of our #CMGPadi for @WazobiaFm Uzo(@Uzomaticuzo) and Kanaga jr.

    And we dey tok about Why People Wey Don Knack Dey Do Honeymoon? Well, tell us wetin you think about am, #chookmouth for the comment section.

    Voir plus Voir moins
    28 min
  • Na Must For Woman To Change Her Surname After she marry? | ChookMouthGeng Podcast
    Feb 4 2023

    Ontop this episode of #ChookMouthGeng we siddon with some of our #CMGPadi  for @WazobiaFm Sophia Chisom(@realsophy) and Babatunde (@thatbabatunde) 

    And we dey tok about if "Na Must For Woman To Change Her Surname After she marry?". Well, tell us wetin you think about am, #chookmouth for the comment section.

    Voir plus Voir moins
    26 min
  • Woman Like Money Much Abi, Money Don Make Men Lazy? | ChookMouthGeng Podcast
    Jan 28 2023

    Ontop this episode of #ChookMouthGeng we siddon with some of our #CMGPadi  WazobiaFm  #Adeherself and  #MrMacaroni     Woman Like Money Much Abi, Money Don Make Men Lazy? Well, tell us wetin you think about am, #chookmouth for the comment section.

    Voir plus Voir moins
    34 min
  • Any Excuse Dey For Cheating? | ChookMouthGeng Podcast
    Jan 14 2023

    Ontop this episode of #ChookMouthGeng we siddon with some of our #CMGPadi  WazobiaFm #UzomaticUzo and  @DaddyFreezeTeaches  .  We dey tok about if Any Excuse Dey For Cheating?  Well, tell us wetin you think about am, #chookmouth.

    Voir plus Voir moins
    33 min
  • Sex Before Marriage OR Sex After Marriage, Which One You Support? | ChookMouthGeng Podcast
    Nov 19 2022

    Ontop this episode of #ChookMouthGeng we siddon with some of our #CMGPadi  WazobiaFm #UzomaticUzo and #Olamide AKA #MaestaLami.  We dey tok about Sex Before Marriage OR Sex After Marriage, Which One You Support?  Well youself fit tell us wetin you think about am, #chookmouth for the comment section.

    Voir plus Voir moins
    21 min
  • Shey Open Relationships Na Excuse To Dey Cheat ? | ChookMouthGeng Podcast
    Aug 21 2022

    Ontop this episode of #ChookMouthGeng we siddon with some of our #CMGPadi #Dayo and #Kemi to yarn about #openrelationship   We tok about if #openrelationship na just anoda excuse to dey inside relationship wey you fit dey cheat?  Well youself fit tell us wetin you think about am, #chookmouth for the comment section.

    Voir plus Voir moins
    25 min
  • Shey Sex On First Date Make The Woman Cheap? | ChookMouthGeng Podcast
    Jul 30 2022

    Ontop this episode of #ChookMouthGeng we siddon with #UzomaticUzo of Wazobia fm, @Pearl Crownfits @Pretty Mike. 

    And we #chookmouth ontop the mata of #Sex and #firstdates. Shey sex on first day mean say the woman cheap?  Well youself fit tell us wetin you think about am, #chookmouth for comment section.

    Voir plus Voir moins
    45 min
  • Between Man And Woman Who Dey Keep Secret Pass? | ChookMouthGeng Podcast
    Jul 9 2022

    Ontop this episode of CHOOKMOUTH GENG with Host (Adadumdum & Papito), Gbenga wey be broadcaster for Nigeria Info and Blessing CEO wey be relationship coach.  We dey ask say, Shey Privacy suppose dey inside Relationship?, Between Men and Women who dey keep secret pass? and plenty other gist wey go totori you.  Listen make you hear wetin our guest tok plus wetin you think about the mata?  No forget to Like, comment, download and share.

    Voir plus Voir moins
    29 min